Blog  |  About  |  Privacy  |  Contact  |  +Submit Lyrics

ThisMoney

-

Alpha Ojini - ThisMoney Lyrics


Baba I’m down on my knees ohMake your pikin chop this moneyBaba God I dey reach outI wanna talk to youNa small prayer, no vexNo be like say I wan stunt on my hatersI just want simple flexI just wanna chop lifeMake owu no catch me for offsideBaba I’m down on my knees ohMake your pikin chop this moneyI don't say these midnight prayers for nothingWanna swap seven AM garri for muffinsFor eleven years straight, brother I've been bussin'If you think I'm gonna stop now, then you buggin'Music dey the blood, we do this cos we love itBut since I'm being honest, lemme keep it a hundredYou put the best years of your life into this and you still brokeYour parents start to look at you funnySo you vex comot the houseNow you have to pay rentShady deal is on the table and you say yesYou thought she was the love of your life but she don marchNow there's nobody to ask you how your day wentBut we go dey alright last lastImma go on my knees tonightImma say one more prayer tonightSoak chaplet for waterBaba God I dey reach outI wanna talk to youNa small prayer, no vexNo be like say I wan stunt on my hatersI just want simple flexI just wanna chop lifeMake owu no catch me for offsideBaba I’m down on my knees ohMake your pikin chop this moneyBaba God I dey reach outI wanna talk to youNa small prayer, no vexNo be like say I wan stunt on my hatersI just want simple flexI just wanna chop lifeMake owu no catch me for offsideBaba I’m down on my knees ohMake your pikin chop this moneyBaba bless my guys tooHow we go shoot better video, still go dey buy views?I know say artists yapa, and no be everybody go blowBut abeg make we follow for the fewCos we’re living for these people's adulationUntil you blow you don't deserve congratulationsAnd we seem to think we know what it takes to blow up in theory like examinationsBut we don't factor in the complications, oh noRunning from pillar to postAnd the older you get man, the bigger the goalsChase whatever's in vogueWe neglect the soulIf rap doesn't work, it's highlife straightChannel my inner Oliver DeCoqueBut we go dey alright last lastImma go on my knees tonightImma say one more prayer tonightSoak chapletBaba God I dey reach outI wanna talk to youNa small prayer, no vexNo be like say I wan stunt on my hatersI just want simple flexI just wanna chop lifeMake owu no catch me for offsideBaba I’m down on my knees ohMake your pikin chop this moneyBaba God I dey reach outI wanna talk to youNa small prayer, no vexNo be like say I wan stunt on my hatersI just want simple flexI just wanna chop lifeMake owu no catch me for offsideBaba I’m down on my knees ohMake your pikin chop this moneyChop this money

ThisMoney lyrics !!!