Brymo

Rara Rira Lyrics

[Verse 1]

Me and my guys

Our party no dey end

Miss white dey for house

She go stay with us till the dawn

We dey talk the talk we dey work

We dey pay for things wey we want

All the dreams of yesterday

Dem go come true tomorrow



[Pre-Chorus]

Everybody wey we meet

For the places wey we dey go

Dem like to jolly

Like to talk shit

And do the things dem dey talk

We no get the time to dey fuss

Wahala dey we go solve

Life too short to worry too much

And wait for God to come



[Chorus]

Rara rira areh rara rira

Rara rira areh rara rira

Bam bam bubam bam bay

Rara rira

Bam bam bubum bam bay

Rara rira



Rara rira areh rara rira

Rara rira areh rara rira

Bam bam bubam bam bay

Rara rira

Bam bam bubum bam bay

Rara rira



[Verse 2]

Me and my guys

Our party no dey end

Converstation till dawn

Shayo for we cups

We dey talk big talk we dey work

We dey like things wey be posh

All the dreams of yesterday

Must to come true tomorrow



[Pre-Chorus]

Everytime we dey for town

We dey make the people happy

Dem dey talk to us, they walk to us

Say dem like the way we dey roll

We no get the time to dey fuss

Wahala dey we go solve

Life too short to worry too much

And wait for God to come



[Chorus]

Rara rira areh rara rira

Rara rira areh rara rira

Bam bam bubam bam bay

Rara rira

Bam bam bubum bam bay

Rara rira



Bam bam bubam bam bay

Rara rira

Rara rira areh rara rira

Bam bam bubam bam bay

Rara rira

Bam bam bubum bam bay

Rara



[Outro]

Me and the people

Our hard work been no dey pay

The world dey turn

We dey constantly on the run

Everybody dey come

Dem dey bring chains and the cuffs

Dark skin people dey run run

Some dey wait for help from the Lord