Blog  |  About  |  Privacy  |  Contact  |  +Submit Lyrics

Collateral Damage

-

Burna Boy - Collateral Damage Lyrics


[Hook]Oya dey there ooAmbassador go dey chop (dey there o)And Governor go dey chop (dey there o)And President go dey chop (dey there o)When dem say make we jump we go jump (dey there o)Ambassador go dey chop (dey there o)And President go dey chop (dey there o)And Governor go dey chop (dey there o)When dem say make we jump we go jump[Verse 1]No be for here wey dem born Jesus, eheeMy country problem e pass JesusBecause na we be our own problem, eheeNa who go come reason well? Well well well[Hook]Oya dey there oooAmbassador go dey chop (dey there o)And Governor go dey chop (dey there o)And President go dey chop (dey there o)When dem say make we jump we go jump (dey there o)Some people go somersaultDem get headache we go drink Panadol (dey there o)Meanwhile president go dey chop (dey there o)And Governor go dey chop (dey there o)[Verse 2]Na who, na who dey here?Money dey hereThe Thiefi thiefi come majorWey make the suffer come dey here?Suffer yapa mukutun, brukutumWey dey make people sukunTukutum, won ni inu won o dunBrukutum, suffer yapa mutukumThe people do you well wellAnd dem dey laugh you well wellAnd dem dey see as e deh seleThem sef dey flenjor well wellYeah, yeah oohMy people suffer well wellPolice dey slap here well wellHungry dey wire dem well wellOluwa oluwa oluwa ooo[Hook]Oya dey there oooAmbassador go dey chop (dey there o)And Governor go dey chop (Dey there o)And President go dey chopDem dey say make we jump we go jumpSome people go somersaultDem go dey get headache no go drink PanadolMeanwhile president go dey chopAnd Governor go dey chop[Verse 3]My people serve they fear too muchWe fear the thing we no seeOne day all of us go dieWe always get reason to fearFight for your right o you go to fearPolice go slap you, you go to fearFight for your pikin dem no go to fearYou go to fear fear fear[Hook]Ambassador go dey chop (dey there o)And Governor go dey chopAnd President go dey chopDem dey say make we jump we go jumpSome people go somersaultDem go dey get headache no go drink PanadolMeanwhile president go dey chop (dey there o)And Governor go dey chop (Oya dey there o)

Collateral Damage lyrics !!!