[Intro]Dangote, DangoteDangote still dey find money oNo levelNo levelIt's Kel P Vibes[Chorus]Dangote, DangoteDangote still dey find money oI no dey, I no deyI no dey sleep on the money oWho I be?Who I be?Wey make I no go find money oI no dey send anybody oMe I dey hustle gan gan[Bridge]ChokoMake you hustle, ma lo goI no be olodo, I no be boloWo Omo to ba lo fuck upI go show you my colourShey wan ro pe mi o l'opoloEmi gan gan mo yan wan lopoloThe matter plentyEnu mi ole so tanOh no no oMake una listen well well[Verse 1]When I dey strive and I dey hustleWetin I dey find?Kaluba I dey findWhen I dey move from place to placeWetin I dey find?Na the dollar I dey findAnd I don do yes yesYes yesAnd many people don tell meNo noNo noMoni lati lowo oOdi don donTori iya mi o bi mo odoyoIs it because I dey do am for loveIf I get cash I go jaiye lokpopoI go give you cash, I go be your sponsorMo ni iya mi o bi mo odoyoIs it because I dey do am for loveIf I get money, you go know oStill I go hustle till thy kingdom comeBecause because[Chorus]Dangote, DangoteDangote still dey find money oI no dey, I no deyI no dey sleep on the money oWho I be?Who I be?Wey make I no go find money oI no dey send anybody oMe I dey hustle gan gan[Bridge]ChokoMake you hustle, ma lo goI no be olodo, I no be boloWo Omo to ba lo fuck upI go show you my colourShey wan ro pe mi l'opoloEmi gan gan mo yan wan lopoloThe matter plentyEnu mi ole so tanOh no no o[Verse 2]Emi gan gan lo mo ton soAbi you forget say I be the gorgonMo man korin gongon lori ganganMo man korin gongon lori ganganBere lowo Kel PTori owun gongon lolu ganganBami lu gongon yenDangoteeeeeDey find money ro roDey find money ye yeFind money no noWho I be to come dey sleep oh noCome dey sleep ye yeMo ni Ji Masuun[Outro]Alakija dey find moneyDangote dey find money oOtedola dey find moneyWhy me no go find money oAh ahn find moneyAdeleke dey find money oAdenuga dey find moneyWhy me no go find moneyFind money, Find moneyyyyyy...Why me no go find money