Burna Boy

Gba Lyrics

[Intro]

Mo ni kon gba o gba o

Won fe gba o gba o

Mo ni ko ma worry to ba ya won ma gba o gba o

Gba gba

Gba gba

Mo ti so fun won ki won gba

Wan fe gba

Waan gba



[verse 1]

Them talk say i'm bad but so are you

I know what really going on and so do you

Ayy ayy

I no dey find person trouble

But them no dey lie when them say Oluwaburna

Ko gbadun

And if you ask wetin dey sup

Then I go show say the matter plenty

All the people wet dey lie for themselves say them be

Holy holy

E dan tey wey I dey talk

But e be like say you no dey hear me

Many things dey for my mind as i'm singing this song



[Chorus]

Mo so fun won kan gba o gba o

Won fe gba o gba o

Mo ni kon ma worry to ba ya wan ma gba o gba o

Mo ni kon gba o gba o

Won fe gba o gba o

Mon ni kon ma worry to ba ya won ma gba o gba o

Gba gba

Gba gba (gba)

Gba gba (gba)

Gba gba

Ayy ayy



[verse 2]

Everybody dan dey wait

People body dan dey shake

We go know which way to dey

Awon temi le toyan

Me I no know as you dey feel am

But I know as I dey feel am

Shora ko ma lo dija o

Gimme gold gimme silver

Gimme beach gimme river o

Gimme drink gimme liver o

Gimme tinkili sweet love o

Gimme everything I need now

Omo if you ask wetin dey sup I go show say

The matter plenty

Many things wey dey my mind

Some of them go do like say demma blind



[Chorus]

Mo so fun won kan gba o gba o

Won fe gba o gba o

Mo ni kon ma worry to ba ya wan ma gba o gba o

Mo ni kon gba o gba o

Won fe gba o gba o

Mon ni kon ma worry to ba ya won ma gba o gba o

Gba gba

Gba gba (gba)

Gba gba (gba)

Gba gba

Ayy ayy



[Interlude]

Them talk say i'm bad but so are you

I know what really going on and so do you

Ayy ayy

I no dey find person trouble

But them no dey lie when them say Oluwaburna

Ko gbadun

Mo ti so fun won ki won gba

Won fe gba

Waan gba

Mo ti so fun won ki won gba

Won fe gba

Waan gba

Mo ti so fun won ki won gba

Won fe gba

Waan gba

Mo ti so fun won ki won gba

Won fe gba

Waan gba