[Intro]ArrrhhhhChampion[Verse]People wey dey ShayoThose people dey here nowPeople wey dey jaiye ooThose people dey here now na naThem no dey call me tele ooBut them dey ca-call me nowNa empty belle ooNa im make man dey feel somehowI call my azaSey i be wan cashoutSey make i put ten thousandI put ten thousandEverybody con cashoutThank jehovahPut am for my azaBegin to find another ah ah[Chorus]Waka waka no rest ooWetin man go doMoney go dey for madam to cook OgbonoWetin man go doYour pikin sef e gass go school oohWetin man go doWhen money come e go hearWetin man go do uh uhWetin man go do uh uhWetin man go doWetin man go do oooWetin man go do uh uhWetin man go do uh uhWetin man go doWetin man go do oo[Verse]God I dey serve eNo go let my blessings to pass meEnemy no go laugh meMake the money chill and relax meIf the money dey we go faji ooI go be the life of the party ooE go be like sey na magicCall me jazzman abra cadabra ooWaka waka no rest ooWetin man go do[Chorus]Money go dey for madam to cook ogbonoWetin man go doYour pikin sef e gass go school oohWetin man go doWhen money come e go hearWetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)Wetin man go do (oh ro ro ro ro)Wetin man go do oooWetin man go do ah ah ah (ah ra ra ra ra)Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)Wetin man go do (oh ro ro ro ro)Wetin man go do[Post-Chorus]Man go fight for money (wetin man go do)Man go fight for woman (wetin man go do)Man go fight for business (wetin man go do)Man go fight for nonsense (wetin man go do) uh uhBody don dey tireBody no be firewood (wetin man go do)Body don dey tireBody no be firewood (wetin man go do oo)Wetin man go do oo do ooWetin man go do doo oooWetin man go do oo do oo do oo do oo do oo dooWetin man go do