FOLA

bye bye Lyrics

[Verse 1]

Like I want money die

I want you beside

If you no mind, make you join me sha

I'm not gon' be shy, all die na die

This is the life where you decide

And if I've got you to rely on (Rely on)

You know you be the right one

And I be your shoulder to cry on

[Pre-Chorus]

Lavida loca for mine

My Ohema no doubt ẹ

I been dey get am for mind, say e go live am well

She be dey do things I like, I no go kiss and tell

Tell me make I fit ease my mind

Ba wo n body dey thеre

Come balance it o

[Chorus]

Say, "byе bye", say, "bye bye", say, "bye bye"

Ọmọ igara yi to

Say, "bye bye", say, "bye bye", say, "bye bye"

To all your Exes oh

[Verse 2]

Why I want you, nobody know, na me know, so promise oh

Say you go dey when I need to gum for your body like Magneto

O fine bi ti Mermaid

At gun point I go package

Life is so fun when you no dey

When e no dey, I go manage

[Pre-Chorus]

Lavida loca for mine

My Ohema no doubt ẹ

I been dey get am for mind, say e go live am well

She be dey do things I like, I no go kiss and tell

Tell me make I fit ease my mind

Ba wo n body dey there

Oh, balance it o

[Chorus]

Say, "bye bye", say, "bye bye", say, "bye bye"

Ọmọ igara yi to

Say, "bye bye", say, "bye bye", say, "bye bye"

To all your Exes oh

Say, "bye bye", say, "bye bye", say, "bye bye"

Ọmọ igara yi to

Say, "bye bye", say, "bye bye", say, "bye bye"

[Outro]

Say, "bye bye", say, "bye bye", say, "bye bye"

Ah, igara yi pọ