Oh na na na
oh na na na yeah (Killabeat)
It's King King Promise yeah yeah yeahGirl say I take you to Tokyo
Girl I go take you to China
Girl I go take you to London
I go tell them say you are the one gan ni
Girl I go take you to Lagos o
Girl I go take you to Ghana o
Girl I go take you to Tema o
I go tell them say nah you you be the one gan niƆdɔ yewu I dey love you (all nice oh nice)
When I manya with you say (all night o all night)
Ɔdɔ yewu I dey love you (all nice oh nice)
When I manya with you say (all night o all night)
Sɛ ɔdɔ nka me ho nso a meda ɛnda
Onni me nkyɛn nso a me da ɛnda
Ɔdɔ yewu kɔ a mitu ndowm sɛ all nice (all nice)Sɛ ɔdɔ nka me ho nso a meda ɛnda
Onni me nkyɛn nso a me da ɛnda
Ɔdɔ yewu kɔ a mitu ndowm sɛ all nice (all nice)See I say my baby Fiona
I no go play you like Maradona
I go give you joy make I hold yuh
Baby I go give you joy make I holdEi I say my baby Fiona
I no go play you like Maradona
I go give you joy make I hold yuh
Baby I go give you joy make all night girl
Girl say I take you to Tokyo
Girl I go take you to China
Girl I go take you to London
I go tell them say you are the one gan ni
Girl I go take you to Lagos o
Girl I go take you to Ghana o
Girl I go take you to Tema o
I go tell them say nah you you be the one gan niƆdɔ yewu I dey love you (all nice oh nice)
When I manya with you say (all night o all night)
Ɔdɔ yewu I dey love you (all nice oh nice)
When I manya with you say (all night o all night)She give me wine give me wine
Give me back and forth make I feel that thing o
Ɔyɛ fine, me se ɔyɛ fine
She dey blow my mind make I craze oh yeah
Ɔsɛ meyɛ bad boy, (bad boy, bad boy)
Chilling with the star boy
So many girls
Girls on my line buh nobody do me like thisBaby girl I manya for you o (Baby girl I manya for you o)
Girl I lova for you o (baby girl ebi you I dey want o)
When you dey here say na you I dey want ah (ah you dey make I dey mad o)
Girl I dey love you o o yh yhGirl say I take you to Tokyo
Girl I go take you to China
Girl I go take you to London
I go tell them say you are the one gan ni
Girl I go take you to Lagos o
Girl I go take you to Ghana o
Girl I go take you to Tema o
I go tell them say nah you you be the one gan niƆdɔ yewu I dey love you (all nice oh nice)
When I manya with you say (all night o all night)
Ɔdɔ yewu I dey love you (all nice oh nice)
When I manya with you say (all night o all night)Killbeatz let's go