Magixx

Sempe Lyrics

Tell me what I've not seen before for my life

No be chise many man want to see me fall

My brother dem wan see me fall

As long as the outcome is income

I Dey for my grind

And I know all fingers them are not equal

My brother we are not equal se



Them no fit try, and they cannot deny

Sey na Jah blessing cover me

And I know that is all I need

No come Dey whine

Tonight we getting high

Celebrate my wins properly

Cause tomorrow is not promised



Them no fit stop my run

Run run

Me I can stop

Stop stop

We no dey the same catty oo

Wo mo lorun to n Dabira

Holy Ghost fire burn burn burn

Kinihun loba eran ran ran

We no dey the same catty oo

Emi omo ologo to n dabira ooooo



The way me live my life

I dey like to dey live with style oooo

Me I go laugh, I go dance

Magbomo till the day I die

Omo sey na nobody go tell me

How to live my life ooo hmmm

No be lie ooo, hmmm

Ooohh ohhhh ohhhh

Malo fori bebe

When we dan dey for the streets

Oti pepe

All of those wey wanna be me

Wan ti Sempe ooooo, hmmm hmmm

If them want to try me gan gan aso

Wheel barrow no be keke

Pass the kpo, or pass the booze make we meze

All of those wey wanna be me

Wan ti sempe ooo, ohhh ohhh

C Ronaldo



Them no fit try, and they cannot deny

Sey na Jah blessing cover me

And I know that is all I need

No come Dey whine

Tonight we getting high

Celebrate my wins properly

Cause tomorrow is not promised



Them no fit stop my run

Run run

Me I can stop

Stop stop

We no dey the same catty oo

Wo mo lorun to n Dabira

Holy Ghost fire burn burn burn

Kinihun loba eran ran ran

We no dey the same catty oo

Emi omo ologo to n dabira ooooo