Olamide

Hasibunallah Lyrics

[Verse 1]

Hundred million dollar, mo ma jẹ ń bẹ

Them say little money soonest spending

But I no be rookie mo ti pe ń bẹ

O ṣa mona-mona, o ṣa blem-blem

If them no fit cope then na their problem

Things I labour for I must enjoy them

Anyone wey dey eat, make you join dem

O ṣa mona-mona, o ṣa blem-blem



[Pre-Chorus]

Ṣe b'eyin na ku ti mo mi, ah

I no dey joke with my money, ah

'Cause I dey hustle for my money, oh

Hustle kelele 'til early morning

Ope l'ope prayer mummy

Na why sapa e no dey gum me

Olúwa wey dey do am for me o

He no go ever give up on me o



[Chorus]

A'uzu billahi min ash-shaytan ir-rajim

Hasbunallahu wa ni‘mal wakil

Allahu Akbar

Many tried, many failed

Never back down, still on my feet

Inna ataina ka al-kausar

Make small move, wọn ti fo s'ara

Alhamdulillah, glory to Allah

Òtá o le yo wa, pòṣe fún awa

A'uzu billahi min ash-shaytan ir-rajim

Hasbunallahu wa ni‘mal wakil

Allahu Akbar

Many tried, many failed

Never back down, still on my feet

Inna ataina ka al-kausar

Make small move, wọn ti fo s'ara

Alhamdulillah, glory to Allah

Òtá o le yo wa, pòṣe fún awa



[Verse 2]

No dey force you to understand me

How can you do when I'm outstanding?

The file is bigger than your bandwidth

Can't download not withstanding

Billion dollar, finna count it

You nor see the dream when I plant it

They say the money raining, me I pack it, oh

Young Aliko Dangote in transit



[Pre-Chorus]

Ṣe b'eyin na ku ti mo mi, ah

I no dey joke with my money, ah

'Cause I dey hustle for my money, oh

Hustle kelele 'til early morning

Ope l'ope prayer mummy

Na why sapa e no dey gum me

Olúwa wey dey do am for me o

He no go ever give up on me o



[Chorus]

A'uzu billahi min ash-shaytan ir-rajim

Hasbunallahu wa ni‘mal wakil

Allahu Akbar

Many tried, many failed

Never back down, still on my feet

Inna ataina ka al-kausar

Make small move, wọn ti fo s'ara

Alhamdulillah, glory to Allah

Òtá o le yo wa, pòṣe fún awa



[Outro]

A'uzu billahi min ash-shaytan ir-rajim

Hasbunallahu wa ni‘mal wakil

Allahu Akbar

Many tried, many failed

Never back down, still on my feet

Inna ataina ka al-kausar

Make small move, wọn ti fo s'ara

Alhamdulillah, glory to Allah

Òtá o le yo wa, pòṣe fún awa