Blog  |  About  |  Privacy  |  Contact  |  +Submit Lyrics

Majesty

-

Peruzzi - Majesty Lyrics


[INTRO]Baby you're a miracle walahiCinderella CindodoBe The Bang bang bangBe the bang bang bangBang bang bang bang bang bangSperoach beatz[VERSE 1]OreDo-Do...Dont be shyI no fit move until I see your lightI’ll cry a riverIf I fit walahiBe the bang bang bangBaby malo gbagbeAhSay na your cruise I likeShow me that you're miracle tonightTake me high I wanna feel alright[HOOK]If I gum bodyBaby go say e dey totoriAnd I no want to dey bother youBut I wan know if e sure me... sure meIf I gum bodyBaby go say e dey totoriAnd I no want to dey bother youBut I wan know if e sure me... sure me[Chorus]Nwannem if you see the mameHer Royal MajestyPikin wey fine like thisSuppose dey with meNwannem NwannemI say nwannemIf you see the mameHer Royal Majesty(Her Royal Majesty)Pikin wey fine like this(pikin dey fine like this)E suppose dey with me(suppose dey with me)[VERSE 2]I promise to kiss you before you wake upLove you without the makeupBaby dont break upI'd touch down before the takeoffYeah e yeaLuckily for me you know my PThey say I take you personalI no fit disagreeOmo na confirm PIf you check amTrue talk I no dey run scamHuncho for my areaSo I for like give you your own crownLuckily for me you too sabiThey say I wan dey take you personalI no fit disagree[Chorus]Nwannem if you see the mameHer Royal MajestyPikin wey fine like thisSuppose dey with meNwannem NwannemI say nwannemIf you see the mameHer Royal Majesty(Her Royal Majesty)Pikin wey fine like this(pikin dey fine like this)E suppose dey with me(suppose dey with me)[OUTRO]Kiss youKiss YouBeforeYou Wake upLove youLove youMore without the makeupKiss youBeforeYou Wake upBe The Bang bang bangSperoach beatzSwaps

Majesty lyrics !!!