Blog  |  About  |  Privacy  |  Contact  |  +Submit Lyrics

Final (Baba Nla)

-

Wizkid - Final (Baba Nla) Lyrics


Legendary beat le le legendary beatlegendary beat le le legendary beatI get girl for my yard wey get big big backawey dey make me feel amazing galI get one wey dey give me things i need ahhnI get one wey dey make me feel niceshe slow, dats why I no fit leave am galI get one wey dey want give me kiss nd leave am aaahnBut my gbedu is final, wizzy baby baba nla wonMy girl wear designer, everytin wey I give am final eh e ehI no like wahala, oh wizzy baby baba nla wonSay my gbedu is final, wen me drop everybody no dey tire eh e ehAll of d girls go do anytin for my loveAll of d boys go do anytin for d moneydem dey dance to my music, dem show me loveGirls wanna touch, wanna love, dem want to love meYou knw say I gat one life, make I live amSee I don try, hustle hustle for street, I no lieNow see me I don dey chop life ehBut my gbedu is final, d girl dem like wear designerwizzy baby kill d beat, I no dey tirewen d gbedu drop for the club is final oh u ohMy girl dey make me lose my mind ehI give am wat she neeeeedMy girl dey make me lose my mind ehanoda girl I no dey seeeeBut my gbedu is final, wizzy baby baba nla wonMy girl wear designer, everytin wey I give am final eh r ehI no like wahala, oh wizzybaby baba nla wonSay my gbedu is final, wen me drops everybody no dey tire eh e ehWho's gat the key to my beemerI say who am I, d girls dem shugacall me d girl dem shuga, no one badder, number one no one madderSay who's gat d key to my limoI say who am I, d girl dem daada, call me d girl dem daada, I run everytin don daada eh eeBut my gbedu is final, wizzy baby baba nla wonmy girl wear designer, everytin wey I give am final eh e ehI no like wahala, oh wizzy baby baba nla wonSay my gbedu is final, wen me drop everybody no dey tire

Final (Baba Nla) lyrics !!!